Muyeez and Seyi Vibez Lyrics
Securing the second spot on Muyeez’s just-released EP, Hat-Trick, is the Emo Remix featuring Seyi Vibez, take a look at the song’s lyrics below.
Muyeez & Seyi Vibez – Emo Remix Lyrics
Intro
Hmm-hmm-hmm, yeah
Bad-Ass
I’m Muyeez
Verse 1: Seyi Vibez
Child of destiny (Ah-ah)
Legend in the making (Ah-ah)
I no see person impressing me (O po o)
But I see person investing (O po o)
Who is looking for the my stream (Professor)
Shawty, I’m the maestro (Professor)
Baby girl, call me jailer (Ah-ah)
Shey you see say I be your prisoner
Pre-Chorus: Seyi VIibez
Oh, bae-bae, I will take some, mi o le shalaye
Tell accountant credit my money
Make ogbanje no go ka mi mọ’le (Ka mi mo’le)
Chorus: Muyeez
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye
Call my OG gbe mi faraway (O po o)
Emi omo ogbon, set ogo aye (O po o), gbogbo aye, ayy
Verse 1: Muyeez & Seyi Vibez
I get many things wey dey bother man (oh-oh)
Sort out my problems to, no bother man (Bother man)
‘Cause nobody been dey when he no see car
And I dropped I.G. make them emotional (Emotional)
Wake up in the morning and I pray to Jah
‘Cause enemies won po, o, to fe ba mi ja (To fe ba mi ja)
But I be king, I be passenger (I be king, I be king)
I be king, I be passenger
Chorus: Muyeez & Seyi Vibez
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye
Tell my OG gbe mi faraway (Call my OG, call my OG)
Emi omo ogbon, set ogo aye, gbogbo aye (Ogo, ogo, ogo)
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye (Alaye, emi o le shalaye)
Call my OG gbe mi faraway (I no fit explain, I no fit explain)
Emi omo ogbon, set ogo aye, gbogbo aye, eh
Refrain: Seyi Vibez & Muyeez
I no fit explain, I no fit explain
Mi o le shalaye, I no fit explain
Call my OG, yeah, gbe mi faraway
Yeah, faraway
I’m the OG, yeah, I’m the OG, yeah
I no go far, I don go faraway
I don go faraway, I no fit explain
Baby girl, I no fit explain
Emi omo ogbon, set ogo aye
Chorus: Muyeez & Seyi Vibez
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye (shalaye)
And my OG gbe mi faraway (Gbe mi faraway)
Emi omo ogbon, set ogo aye (Set ogo), gbogbo aye (Ogo ye mi)
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye (Mi o le shalaye)
O le gbe mi faraway
Emi professor (Set ogo aye, ogo aye, eh-ya)