Update Lyrics by Serllin
Serllin Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Serllin’s chart-topping hit, Update.
Serllin – Update Lyrics
Ehh
Serllin
Niphkeys
See the work still Dey pay confirm am
BTC come you dey observe am
Sleeplesss night, evil received you deserve am
Stop sleeping wake up, copy and paste send address
BTC sure (Eh sure)
Coinbase sure (Eh sure)
Consignment sure (Eh sure)
So, IG, dating, Telegram which one you dey do
Impersonating, loading na TikTok I dey do
See, no go cast your work
They go rebel you
They go rebel you
Billing billing billing
Twinkle twinkle little star
How I wonder what you are
Can you give me update
Like a Diamond in the sky
Hot Posts
Update for what?
Update for binary
Binary for what?
Binary for BTC
Sub for me
You say you no go sub for me
Chei
On hotspot
You say you no go on for me
I no know say Canadian loud sef eh dey high sha
Wen I see fine girl, Me I no Dey shy Sha
Leave Precious, let’s talk about Aisha
I dey give her doggie every night I dey try Sha
Wey that fine girl wey dey form make you call her
I be bad guy, me I be baller
I dey play ball like Messi, I be footballer
Make we praise God
Hallelujah hosanna
IG, dating, telegram which one you dey do
Impersonating, loading na TikTok I dey do
See, no go cast your work
They go rebel you
They go rebel you
Billing billing billing
Twinkle twinkle little star
How I wonder what you are
Can you give me update
Like a diamond in the sky
Update for what?
Update for binary
Binary for what?
Binary for BTC
See the work still dey pay confirm am
BTC come you dey observe am
Sleeplesss night, evil received you deserve am
Stop sleeping wake up